INTRO
Wo wo yea yea yea (Its Ice on the Beat)
REMEDDDDY
On the Ghana vibe
Original the Kwara Boy
Kdwide yea yea
On the Ghana vibe
Verse 1
Based on who you are
Ausubilai I no go lie , Am in the Mood ye
She dey call me Low Guy , Our Love don last tey tey
She dey call me broke guy , Our Love don last tey tey yea
She no wan money she no wan stay yea yea ,
i will not care what myfriends might say about you yea yea
Shay your Love is all i Need Abeg , Am down On my Knees , Down On Knees
Hook
Shay she no come for the money , she no come for the though
Shay she no come for the money , she no come for the Though( 2x)
Chorus
I No Mind to be friendzone I just want you in My life yea
I No mind To be Friendzone I just need you in my Life (2x)
Verse 2
The girl fine like Rihana
Chale She dey make me dey mental ,
She no like my burger o wo oyeah
Bami jaiye , She call me Best Friend
Omolola MASHE MI LESHE yea
Mashe mi Leshe yea
SHOW ME LOVE
BABY SHOW ME LOVE o
Give me Love ,Gimme Love o yeah
Baby Jho Gimme Love o.
( Give me your Love Make I calm Down Na me You wey suppose to dey Runtown 2x)
Hook Again.
Shay she no come for the money , she no come for the though
Shay she no come for the money , she no come for the Though( 2x)
Chorus
I No Mind to be friendzone I just want you in My life yea
I No mind To be Friendzone I just need you in my Life (2x)
[Beat Break
Shay she no come for the money , she no come for the though
Shay she no come for the money , she no come for the Though( 2x)]
Hook Again.
Shay she no come for the money , she no come for the though
Shay she no come for the money , she no come for the Though( 2x)
Chorus
I No Mind to be friendzone I just want you in My life yea
I No mind To be Friendzone I just need you in my Life (2x)
OutRo
Abeg , In my life Yea